Big P

YbzZilli

0 fans

YbzZilli


2:50

 Struggling with Big P? Become a better singer in 30 days with these videos!

Parole
Me I want to set yo parole
Me I want to run that yo p p p p
Badman no Dey run from ya v v v v
Parole
Me I want to set yo parole
Me I want to run that yo p p p
Badman no Dey run from ya v v v v
Why e be say all the H U girls come Dey run one mad p
I Dey face my own on a daily
Dem Dey form say dem love me
Why e be say all the kurukere waka wey dem waka
No Dey ever reach
Why dem want to spoil my dada with their mata
Like their name na canibis
Oohhh ye
Just Dey Dey on a low low
I no want ever go lolololow
I Just Dey Dey on a low low
I no want ever go lolo slow
My soul
I Dey ginger my soul
I No go ever lay lololo low
Must to shine to the top of the globe
My soul
I Dey ginger my soul
I No go ever lay low
Must to shine to the top of the globe
Why e be say all the bad mind people
Dem go want to Dey run me down
I Dey hustle on a JeJe
On a steady and dem want to see my fall
Why e be say all the choko pipin wey dem pipe
No Dey ever reach
Dem must to look my own
Na my Gbo gbo dem go like finish
Ohhhh
Just Dey package my way oh
Just Dey package my way lo
No wan loose for the game oh
Parole
Me I want to set yo parole
Me I want to run that yo p p p p
Badman no Dey run from ya v v v v
My soul
I Dey ginger my soul
I No go ever lay lololo low
Must to shine to the top of the globe

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Joshua Edem

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Big P Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Big P Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 12 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7147822/YbzZilli/Big+P>.

    Missing lyrics by YbzZilli?

    Know any other songs by YbzZilli? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Big P

    0
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is the soft voice behind the ukulele version of “Over the Rainbow”?
    A Israel Kamakawiwoʻole
    B Dennis Pavao
    C Gabby Pahinui
    D Keali'i Reichel

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    YbzZilli tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!