Big P
YbzZilli
Struggling with Big P? Become a better singer in 30 days with these videos!
Parole Me I want to set yo parole Me I want to run that yo p p p p Badman no Dey run from ya v v v v Parole Me I want to set yo parole Me I want to run that yo p p p Badman no Dey run from ya v v v v Why e be say all the H U girls come Dey run one mad p I Dey face my own on a daily Dem Dey form say dem love me Why e be say all the kurukere waka wey dem waka No Dey ever reach Why dem want to spoil my dada with their mata Like their name na canibis Oohhh ye Just Dey Dey on a low low I no want ever go lolololow I Just Dey Dey on a low low I no want ever go lolo slow My soul I Dey ginger my soul I No go ever lay lololo low Must to shine to the top of the globe My soul I Dey ginger my soul I No go ever lay low Must to shine to the top of the globe Why e be say all the bad mind people Dem go want to Dey run me down I Dey hustle on a JeJe On a steady and dem want to see my fall Why e be say all the choko pipin wey dem pipe No Dey ever reach Dem must to look my own Na my Gbo gbo dem go like finish Ohhhh Just Dey package my way oh Just Dey package my way lo No wan loose for the game oh Parole Me I want to set yo parole Me I want to run that yo p p p p Badman no Dey run from ya v v v v My soul I Dey ginger my soul I No go ever lay lololo low Must to shine to the top of the globe
Struggling with Big P? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Big P Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7147822/YbzZilli/Big+P>.
Discuss the Big P Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In