Fine Boy

Seezy

0 fans

Seezy


2:59
41 
#1

 Struggling with Fine Boy? Become a better singer in 30 days with these videos!

Seezy
Shey you no like Fine Boys
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Shey you gree me make I touch
Shey you gree me make I touch ooh
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Shey you no like fineboys
Shey you no dey see fineboy
Shey you no like fineboys
Shey you no dey see fineboy
What you wan do
Girl I wan know
Anywhere you dey I go show
I'll never leave you alone
Tell me the things wey you wan make I now
What you wan do
Girl I wan know
Anywhere you dey I go show
I'll never leave you alone
Shey you gree me make I touch
Shey you gree me make I touch ooh
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Shey you no like fineboys
Shey you no dey see fineboy
Shey you no like fineboys
Shey you no dey see fineboy
Seezy

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ugonna Okorie

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Fine Boy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Fine Boy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7163132/Seezy/Fine+Boy>.

    Missing lyrics by Seezy?

    Know any other songs by Seezy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Yesterday" by the Beatles is the most-covered song ever recorded; which performer has NOT covered it?
    A Nina Simone
    B Ray Charles
    C Boyz II Men
    D Aretha Franklin

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Seezy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!