Fine Boy

Seezy

0 fans

Seezy


2:59
41 
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Seezy
Shey you no like Fine Boys
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Shey you gree me make I touch
Shey you gree me make I touch ooh
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Shey you no like fineboys
Shey you no dey see fineboy
Shey you no like fineboys
Shey you no dey see fineboy
What you wan do
Girl I wan know
Anywhere you dey I go show
I'll never leave you alone
Tell me the things wey you wan make I now
What you wan do
Girl I wan know
Anywhere you dey I go show
I'll never leave you alone
Shey you gree me make I touch
Shey you gree me make I touch ooh
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Wetin I go do
Wetin I go do
Wey go show say
I love you
Shey you no like fineboys
Shey you no dey see fineboy
Shey you no like fineboys
Shey you no dey see fineboy
Seezy

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ugonna Okorie

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Fine Boy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Fine Boy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7163132/Seezy/Fine+Boy>.

    Missing lyrics by Seezy?

    Know any other songs by Seezy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who sang "Oh, Pretty Woman"?
    A Tom Jones
    B Roy Orbison
    C Elvis
    D Glen Campbell

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Seezy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!