Go Far

Ayomi Ferrari

0 fans

Ayomi Ferrari


3:03

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

ST PON TRAKK mah nigga
Your favorite ilisan boy Ayomi Ferrari leleyi o nana
Them baddi belle dem no wan Make i go far
Only on God music gimme fever
You fit dey high make you no get ginger ah
Omo ope jaiye this life no be fifa
Capital GOD
Baba loke jowo answer me
Funmi laye ninu industry
Make money come with Consistency ye ye
Capital GOD
Baba loke jowo answer me
Funmi laye ninu industry
Make money come with Consistency oh ah
For my Kaaba ah
Won le mi pa mi o le saa,
Tunde Ednut Mufasaa
Living lavida local ahh
For my Kaaba ah
Won le mi pa mi o le saa,
Tunde Ednut Mufasaa
Living lavida local ahh
Don't be silly I'm working no bitch call me later I'm getting money
I'm getting money ye
I don see many things wey dey bother my mind
Many pains wey dey trouble my life
But Alhamdullilahi
Na Baba God dey keep me alive
Them baddi belle dem no wan Make i go far
Only on God music gimme fever
You fit dey high make you no get ginger
Omo ope jaiye this life no be fifa
Capital GOD
Baba loke jowo answer me
Funmi laye ninu industry
Make money come with Consistency ye ye
Capital GOD
Baba loke jowo answer me
Funmi laye ninu industry
Make money come with Consistency oh ah
My brother no canter
I no get time for this and that
Do me I do you na tit for tat
Face all your fears na part of life
Me I go dey grind must to Make my money
Caribbean girls dem dey lick my loli
F*ck shit I'm a star ️Ayomi Ferrari
Fast cars for my garage Omo no Fugazi
Me I go dey pull up with fans and friends
Sing along when I perform sweet songs to your ears
Ye Ye
Them no fit compare
Wa ti magbo upcoming legend
No go underrate me oo
Me I no go ever relent o no
Even if them shenk me o
Oluwa no go ever shame me oo
Them baddi belle dem no wan Make i go far ah
Only on God music gimme fever
You fit dey high make you no get ginger
Omo ope jaiye this life no be fifa
Capital GOD
Baba loke jowo answer me
Funmi laye ni nu industry
Make money come with Consistency ye ye
Capital GOD
Baba loke jowo answer me
Funmi laye ninu industry
Make money come with Consistency oh ah
prod by STPONTRAKK

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: AINA OMOGBOLAHAN

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Go Far Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Go Far Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7877124/Ayomi+Ferrari/Go+Far>.

    Missing lyrics by Ayomi Ferrari?

    Know any other songs by Ayomi Ferrari? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Fill in the blanks from the Taylor Swift song: "Dear _____ Dear ____ I see it all now that you're _____."
    A Fans, Here
    B John, Gone
    C Mom, Smarter
    D Ron, Dead

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Ayomi Ferrari tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!