OGA (feat. KELVIN_MEEK & MR LELE)

DJ SMOKY

0 fans

DJ SMOKY


3:46
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Kelvinmeek
Am sing song
Eh yea
Yea yea ah
See
If papa mi suffer
Mama mi suffer
Ah aha
En no go make
Sense oh me too
Come carry
The suffer
Ah aha ah
If papa mi suffer
Yea yea Yea
If mama mi suffer
Ah aha ah
En go make sense oh
Me too ooh
Come carry
The suffer
Ah aha ah
If them born
You poor
You die poor
Na you cox am
Oh oga
If them born
You poor
You die poor
Na you cox am
Oh oga
If them born
You poor
You die poor
Na you cox am
Oh oga
See i go take
A step
Take a step wey
Go favour me oh ah
I go take
A step
Take a step
Wey go bless my way oh
I just want wanna
Make mama proud
Make de money
And make it loud
I just want wanna
Make mama proud
Make my money
And make it loud
Which kind life
You de live
You no sabi
Person we get money
You no come get
Money you no come
Get sense
You no get Money
You want to buy Benz
Failure no get excuse oh
Leave your life
Don,t be confuse oh
Leave your life
Don,t be used oh
Because no be only
You de for school oh
If papa mi suffer
Yea
If mama mi suffer
Ah aha
En no go make
Sense oh me too
Come carry
The suffer
Ah aha ah
If papa mi suffer
Yea yea Yea
If mama mi suffer
Ah aha ah
En go make sense oh
Me too ooh
Come carry
The suffer
Ah aha ah
If them born
You poor
You die poor
Na you cox am
Oh oga
If them born
You poor
You die poor
Na you cox am
Oh oga
If them born
You poor
You die poor
Na you cox am
Oh oga
If them born
You poor
You die poor
Na you cox am
Oh oga
Mr lele
You give me this
You give me that
You give me this
You give me that
You tell me this
You give me that
You give me this
Yea aha
Give them the beat
Am feeling the hit
Making money was the plan
Then i came in the street
Believe in your self
Keep pushing your self
Never make background
Make you reason
Your self
Charlie hustle Oh
Make me and you fit de
Booble
Ooh aha
Brother struggle ooh
Make you fit chop
For table
Ooh aha
There is a will
There is away
There is a fame
There is believe
What you believe
What you receive
We leave life
That we receive
If papa mi suffer
Yea ah
If mama mi suffer
Ah aha
En no go make
Sense oh me too
Come carry
The suffer
Ah aha ah
If papa mi suffer
Yea yea yea
If mama mi suffer
Ah aha ah
En go make sense oh
Me too ooh
Come carry
The suffer
Ah aha ah
If them born
You poor
You die poor
Na you cox am
Oh oga
If them born
You poor
You die poor
Na you cox am
Oh oga
If them born
You poor
You die poor
Na you cox am
Oh oga
If them born
You poor
You die poor
Na you cox am
Oh oga
They can still
Believe it
Smoky khalifa
Aye ye ye ah
Aye ye ye
Uh yea yea oh aha
Menuzy de here so

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: smokywave ltd

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the OGA (feat. KELVIN_MEEK & MR LELE) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "OGA (feat. KELVIN_MEEK & MR LELE) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7896068/DJ+SMOKY/OGA+%28feat.+KELVIN_MEEK+%26+MR+LELE%29>.

    Missing lyrics by DJ SMOKY?

    Know any other songs by DJ SMOKY? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Still Into You" is a 2013 biggest hit single for which band?
    A Chairlift
    B Echosmith
    C Paramore
    D MisterWaves

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    DJ SMOKY tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!