OGA (feat. KELVIN_MEEK & MR LELE)
DJ SMOKY
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Kelvinmeek Am sing song Eh yea Yea yea ah See If papa mi suffer Mama mi suffer Ah aha En no go make Sense oh me too Come carry The suffer Ah aha ah If papa mi suffer Yea yea Yea If mama mi suffer Ah aha ah En go make sense oh Me too ooh Come carry The suffer Ah aha ah If them born You poor You die poor Na you cox am Oh oga If them born You poor You die poor Na you cox am Oh oga If them born You poor You die poor Na you cox am Oh oga See i go take A step Take a step wey Go favour me oh ah I go take A step Take a step Wey go bless my way oh I just want wanna Make mama proud Make de money And make it loud I just want wanna Make mama proud Make my money And make it loud Which kind life You de live You no sabi Person we get money You no come get Money you no come Get sense You no get Money You want to buy Benz Failure no get excuse oh Leave your life Don,t be confuse oh Leave your life Don,t be used oh Because no be only You de for school oh If papa mi suffer Yea If mama mi suffer Ah aha En no go make Sense oh me too Come carry The suffer Ah aha ah If papa mi suffer Yea yea Yea If mama mi suffer Ah aha ah En go make sense oh Me too ooh Come carry The suffer Ah aha ah If them born You poor You die poor Na you cox am Oh oga If them born You poor You die poor Na you cox am Oh oga If them born You poor You die poor Na you cox am Oh oga If them born You poor You die poor Na you cox am Oh oga Mr lele You give me this You give me that You give me this You give me that You tell me this You give me that You give me this Yea aha Give them the beat Am feeling the hit Making money was the plan Then i came in the street Believe in your self Keep pushing your self Never make background Make you reason Your self Charlie hustle Oh Make me and you fit de Booble Ooh aha Brother struggle ooh Make you fit chop For table Ooh aha There is a will There is away There is a fame There is believe What you believe What you receive We leave life That we receive If papa mi suffer Yea ah If mama mi suffer Ah aha En no go make Sense oh me too Come carry The suffer Ah aha ah If papa mi suffer Yea yea yea If mama mi suffer Ah aha ah En go make sense oh Me too ooh Come carry The suffer Ah aha ah If them born You poor You die poor Na you cox am Oh oga If them born You poor You die poor Na you cox am Oh oga If them born You poor You die poor Na you cox am Oh oga If them born You poor You die poor Na you cox am Oh oga They can still Believe it Smoky khalifa Aye ye ye ah Aye ye ye Uh yea yea oh aha Menuzy de here so
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"OGA (feat. KELVIN_MEEK & MR LELE) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7896068/DJ+SMOKY/OGA+%28feat.+KELVIN_MEEK+%26+MR+LELE%29>.
Discuss the OGA (feat. KELVIN_MEEK & MR LELE) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In