Fake Friends

Pius Reloaded

0 fans

Pius Reloaded


3:14

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Fake friends everywhere
Fake friends everywhere, oh lord
Fake friends everywhere
You go dey plan my downfall every year, oh lord
Fake friends everywhere
Fake friends everywhere, oh lord eh
Borrow you my lantern
You spoil am put me for darkness
Na why you adjust my T-shirt
E no gree enter me again oh oh oh
Fake friends everywhere
You go dey plan my downfall every year
Fake friends everywhere
Na why you dey plan my downfall every year
Aboy you go collect
Where dem my manchy dem my pally dem dey vex
Aboy you go collect eh
You go jas down for this matter I swear yeah
Cos issues go dey
Yawa go dey
The matter go cast
And no water go quench am
Yeh the popo dem go ngwagwa
Make una carry una matter oya ngwagwa
Yeh the popo dem go ngwagwa
Make una carry una matter oya ngwagwa
Say the popo dem ma ngawagwa
Make una carry una matter oya ngwagwa
Yeh the popo dem go ngwagwa
Make una carry una matter oya ngwagwa
Yeh kunle
Why you dey drag my shirt kunle
Shey na because I gather men for mende
You dey drag my shirt kunle oh oh oh
Kunle
Why you dey drag my shirt kunle
Shey na because I gather men for mende oh
You dey crack my disc kunle oh oh oh
Fake friends everywhere
Fake friends everywhere, oh lord
Fake friends everywhere
You go dey plan my downfall every year, oh lord
Fake friends everywhere
Fake friends everywhere, oh lord
Fake friends everywhere
Na why you dey talk about me everywhere, oh lord
Fake friends everywhere
Fake friends everywhere, oh lord
Fake friends everywhere
You go dey plan my downfall every year
Issues go dey
Yawa go dey
The matter go cast
And no water go quench am
Yeh the popo dem go ngwagwa
Make una carry una matter oya ngwagwa
Yeh the popo dem ma ngwagwa
Make una carry una matter oya ngwagwa
Say the popo dem ma ngawagwa
Make una carry una matter oya ngwagwa
Yeh the popo dem go ngwagwa
Make una carry una matter oya ngwagwa
Yeh wawa yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Kiriwawawa yeah yeah
Yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Abobi reasom am
Try this for garrison the reason you for answer
Yeh cos aboy you for collect
Where dem my manchy dem my pally dem dey vex
Aboy you for collect eh
You for jas down for this matter I swear yeah
Kiriwawawa yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Kiriwawawawa yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Abba Ogebe

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Fake Friends Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Fake Friends Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7944210/Pius+Reloaded/Fake+Friends>.

    Missing lyrics by Pius Reloaded?

    Know any other songs by Pius Reloaded? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who was Jefferson Airplane's original female vocalist?
    A Grace Slick
    B Lydia Pense
    C Linda LaFlamme
    D Signe Andersen

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Pius Reloaded tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!