Fake Friends
Pius Reloaded
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Fake friends everywhere Fake friends everywhere, oh lord Fake friends everywhere You go dey plan my downfall every year, oh lord Fake friends everywhere Fake friends everywhere, oh lord eh Borrow you my lantern You spoil am put me for darkness Na why you adjust my T-shirt E no gree enter me again oh oh oh Fake friends everywhere You go dey plan my downfall every year Fake friends everywhere Na why you dey plan my downfall every year Aboy you go collect Where dem my manchy dem my pally dem dey vex Aboy you go collect eh You go jas down for this matter I swear yeah Cos issues go dey Yawa go dey The matter go cast And no water go quench am Yeh the popo dem go ngwagwa Make una carry una matter oya ngwagwa Yeh the popo dem go ngwagwa Make una carry una matter oya ngwagwa Say the popo dem ma ngawagwa Make una carry una matter oya ngwagwa Yeh the popo dem go ngwagwa Make una carry una matter oya ngwagwa Yeh kunle Why you dey drag my shirt kunle Shey na because I gather men for mende You dey drag my shirt kunle oh oh oh Kunle Why you dey drag my shirt kunle Shey na because I gather men for mende oh You dey crack my disc kunle oh oh oh Fake friends everywhere Fake friends everywhere, oh lord Fake friends everywhere You go dey plan my downfall every year, oh lord Fake friends everywhere Fake friends everywhere, oh lord Fake friends everywhere Na why you dey talk about me everywhere, oh lord Fake friends everywhere Fake friends everywhere, oh lord Fake friends everywhere You go dey plan my downfall every year Issues go dey Yawa go dey The matter go cast And no water go quench am Yeh the popo dem go ngwagwa Make una carry una matter oya ngwagwa Yeh the popo dem ma ngwagwa Make una carry una matter oya ngwagwa Say the popo dem ma ngawagwa Make una carry una matter oya ngwagwa Yeh the popo dem go ngwagwa Make una carry una matter oya ngwagwa Yeh wawa yeah yeah Yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah Kiriwawawa yeah yeah Yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah Abobi reasom am Try this for garrison the reason you for answer Yeh cos aboy you for collect Where dem my manchy dem my pally dem dey vex Aboy you for collect eh You for jas down for this matter I swear yeah Kiriwawawa yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah Kiriwawawawa yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Fake Friends Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7944210/Pius+Reloaded/Fake+Friends>.
Discuss the Fake Friends Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
Accept answer
Offer Reward & Get Noticed
You need to be logged in to favorite.
Log In