Low Pressure

Emmy Blaise

0 fans

Emmy Blaise


2:34
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Jago
Akika

Girl don't prophesy to me (E ye)
You know am on a lonely vibe
When your friends dem ma' look at me
Ebelebe dem ma' try rush me
Cos I be commando (Cos I be commando)
No go try to dey overdo
For your matter me I go fit do anything

Girl You know say I go Work for you
And you know say I go fight for you
And you know say I go sing for you
Make you dey dance to this my kind tune
Girl you dey Cool this my pressure
And you dey Low this my Pressure (Uhh)
And I no get bad intention
Straight to my room make we off light (Uhh)

Oh baby hold me tight
Now wey I off the light
Oh baby hold me tight
Now wey I off

Baby girl you bad, Baby girl you soft
Uhn uhn haya
Baby girl you soft, No checker's Tonight
Eh, Take you out on a ride
Belinda ma jo Belinda ma jo
Belinda ma jo fun mi (O na)
Belinda oya dance shake it out tonight
Nah you wey dey cool-li my temper (O na)
Straight killer me like ah jakilati
Wey you shake this your bomb killer kill
Oh oh oh Girl you make me dey think
Wetin concern this my own legalities
(Uhh) You dey cool-li this my temperature
Girl you dey make me dey mad
Shake it tonight cos am ready to dance
To spend all my cash on top your body girl
Oh oh oh ah ya
Belinda ma jo Belinda ma jo fun mi (O na)
Straight to my room make we off light

Girl don't prophesy to me (E ye)
You know am on a lonely vibe
When your friends dem ma' look at me
Ebelebe dem ma' try rush me
Cos I be commando (Cos I be commando)
No go try to dey overdo
For your matter me I go fit do anything

Nigga

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Emmanuel Chukwunwike

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Low Pressure Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Low Pressure Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8086323/Emmy+Blaise/Low+Pressure>.

    Missing lyrics by Emmy Blaise?

    Know any other songs by Emmy Blaise? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Whose first hit was Wuthering Heights?
    A Fiona Apple
    B Tori Amos
    C Kate Bush
    D Björk

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Emmy Blaise tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!