Low Pressure
Emmy Blaise
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Jago Akika Girl don't prophesy to me (E ye) You know am on a lonely vibe When your friends dem ma' look at me Ebelebe dem ma' try rush me Cos I be commando (Cos I be commando) No go try to dey overdo For your matter me I go fit do anything Girl You know say I go Work for you And you know say I go fight for you And you know say I go sing for you Make you dey dance to this my kind tune Girl you dey Cool this my pressure And you dey Low this my Pressure (Uhh) And I no get bad intention Straight to my room make we off light (Uhh) Oh baby hold me tight Now wey I off the light Oh baby hold me tight Now wey I off Baby girl you bad, Baby girl you soft Uhn uhn haya Baby girl you soft, No checker's Tonight Eh, Take you out on a ride Belinda ma jo Belinda ma jo Belinda ma jo fun mi (O na) Belinda oya dance shake it out tonight Nah you wey dey cool-li my temper (O na) Straight killer me like ah jakilati Wey you shake this your bomb killer kill Oh oh oh Girl you make me dey think Wetin concern this my own legalities (Uhh) You dey cool-li this my temperature Girl you dey make me dey mad Shake it tonight cos am ready to dance To spend all my cash on top your body girl Oh oh oh ah ya Belinda ma jo Belinda ma jo fun mi (O na) Straight to my room make we off light Girl don't prophesy to me (E ye) You know am on a lonely vibe When your friends dem ma' look at me Ebelebe dem ma' try rush me Cos I be commando (Cos I be commando) No go try to dey overdo For your matter me I go fit do anything Nigga
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Low Pressure Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8086323/Emmy+Blaise/Low+Pressure>.
Discuss the Low Pressure Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In