Heavy

Neo Mitchel

0 fans

Neo Mitchel


2:36

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Russel The Awesome
Mitchy-Mitchy dey here so
Bad man dey here so
Listen
First of all
My heart dey bleed
You say you'd never leave but you follow Uche go
E over me
I no believe
Every time, everyday I say my girlie no fit go
I don jonze
I no dey sleep
No matter wetin sup say my baby suppose dey my side
I no go lie
E shock my teeth
When you say you no feel the thing wey we dey do again
Why you break my heart make me ah bleed
Why you fall my hand make me ah sick
Why you make bad man to love you
And then you leave a brother man
Say you do me dirty-dirty
Why you break my heart make me ah bleed
Why you fall my hand make me ah sick
Why you make bad man to love you
And then you leave a brother man
Say you do me dirty-dirty
I swear, my chest dey heavy-heavy girl
The thing wey you dey do, me I no understand
Swear my chest dey heavy-heavy girl
Because you break my heart
I know say you bad o
I swear, my chest dey heavy-heavy girl
The thing wey you dey do, me I no understand
Swear my chest dey heavy-heavy girl
Because you break my heart
I know say you bad o
Mama mama mama
You just shot a man down on a highway
Who's gonna pick up my heart where you left it
How do I move on from this is what I'm asking
So me say
Mama mama mama
Why not let me live to die another day or another way
I coulda run away
Eh eh eh hmmm
Why you break my heart make me ah bleed
Why you fall my hand make me ah sick
Why you make bad man to love you
And then you leave a brother man
Say you do me dirty-dirty
Why you break my heart make me ah bleed
Why you fall my hand make me ah sick
Why you make bad man to love you
And then you leave a brother man
Say you do me dirty-dirty
I swear, my chest dey heavy-heavy girl
The thing wey you dey do, me I no understand
Swear my chest dey heavy-heavy girl
Because you break my heart
I know say you bad o
I swear, my chest dey heavy-heavy girl
The thing wey you dey do, me I no understand
Swear my chest dey heavy-heavy girl
Because you break my heart
I know say you bad o
Heavy-heavy girl
Me I no understand
Heavy-heavy girl
I know say you bad o
Why not let me live to die another day or another way
I coulda run away
Eh eh eh hmmm

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Mitchel Okolo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Heavy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Heavy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8243978/Neo+Mitchel/Heavy>.

    Missing lyrics by Neo Mitchel?

    Know any other songs by Neo Mitchel? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the meaning behind the BTS band acronym?
    A Be There Soon
    B Bulletproof Boy Scouts
    C Behind The Scene
    D Blood Sweat & Tears

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Neo Mitchel tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Heavy

    »