Heavy
Neo Mitchel
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Russel The Awesome Mitchy-Mitchy dey here so Bad man dey here so Listen First of all My heart dey bleed You say you'd never leave but you follow Uche go E over me I no believe Every time, everyday I say my girlie no fit go I don jonze I no dey sleep No matter wetin sup say my baby suppose dey my side I no go lie E shock my teeth When you say you no feel the thing wey we dey do again Why you break my heart make me ah bleed Why you fall my hand make me ah sick Why you make bad man to love you And then you leave a brother man Say you do me dirty-dirty Why you break my heart make me ah bleed Why you fall my hand make me ah sick Why you make bad man to love you And then you leave a brother man Say you do me dirty-dirty I swear, my chest dey heavy-heavy girl The thing wey you dey do, me I no understand Swear my chest dey heavy-heavy girl Because you break my heart I know say you bad o I swear, my chest dey heavy-heavy girl The thing wey you dey do, me I no understand Swear my chest dey heavy-heavy girl Because you break my heart I know say you bad o Mama mama mama You just shot a man down on a highway Who's gonna pick up my heart where you left it How do I move on from this is what I'm asking So me say Mama mama mama Why not let me live to die another day or another way I coulda run away Eh eh eh hmmm Why you break my heart make me ah bleed Why you fall my hand make me ah sick Why you make bad man to love you And then you leave a brother man Say you do me dirty-dirty Why you break my heart make me ah bleed Why you fall my hand make me ah sick Why you make bad man to love you And then you leave a brother man Say you do me dirty-dirty I swear, my chest dey heavy-heavy girl The thing wey you dey do, me I no understand Swear my chest dey heavy-heavy girl Because you break my heart I know say you bad o I swear, my chest dey heavy-heavy girl The thing wey you dey do, me I no understand Swear my chest dey heavy-heavy girl Because you break my heart I know say you bad o Heavy-heavy girl Me I no understand Heavy-heavy girl I know say you bad o Why not let me live to die another day or another way I coulda run away Eh eh eh hmmm
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Heavy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8243978/Neo+Mitchel/Heavy>.
Discuss the Heavy Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In