The Money (feat. Vvensh)

Gass

0 fans

Gass


4:35

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ladies and gentlemen
What are you afraid of
Is it the past
Leave the past for the past is the past
Wetin don happen don happen o
Let it slide e already don pass
Live for tomorrow make the blessing no go pass you by
Get the win e be them go congrat
Get the money
Get the money yeah
Get the money
Get the money yeah yeah
Uhh
Wetin don happen don happen o
Let it slide e already don pass
Live for tomorrow make the blessing no go pass you by
Get the win e be them go congrat
Get the money
Get the money yeah
Get the money
Get the money yeah yeah
Forward ever however the case be
No time for regret nothing faze me
Street they wonder why some niggas never make it
It's either you're to patient or you're very lazy
I don give am my all
I dey try hustle na the reason I call
No be say dem busy but dem busy my call
I no be deity so never will I dull
My ex say I no go ever reach the apex
I want to make money I no want dey make friends
She don run back saying I'm the greatest
Be like Elon Musk oya gimme space ex
Leave your past for the past cause your past na the past
No risk no reward and we do am for the cash
Get the lion share cause the Gass na Mufasa
Money no be happiness but first get the raba
Wetin don happen don happen o
Let it slide e already don pass you now
Live for tomorrow make the blessing no go pass you by
Get the win e be them go congrat you
Get the money
Get the money yeah
Get the money
Get the money yeah yeah
Uhh
Wetin don happen don happen o
Let it slide e already don pass
Live for tomorrow make the blessing no go pass you by
Get the win e be them go congrat
Get the money
Get the money yeah
Get the money
Get the money yeah yeah
Wetin don happen don happen
Manna im on me way onward
Shebi no need to dey hold on grudge
Cos this para fit to gbez somebody
Mesef I dey hope on jahh jahh onto by the grace o Gaddi
Wetin go happen go happen o
But then say me no send them
Cos na dem eye e go sharpen
broke up withem old shenkes fi dem a slowing down me paddle
Something like offend dem I smell rat in the circle
In it to win it i jez want make some money
Bitterleaf dem ready don put em hate up upon me
But then me no send dem fi all dema talking about me
In it to win it i jez wan make some money
Japa fidem shawdy wey de slow ma Ngozi
But then me no sex dem so I'on give a f*ck about it
Wetin don happen don happen o
Let it slide e already don pass
Live for tomorrow make the blessing no go pass you by
Get the win e be them go congrat
Get the money
Get the money yeah
Get the money
Get the money yeah yeah
Uhh
Wetin don happen don happen o
Let it slide e already don pass
Live for tomorrow make the blessing no go pass you by
Get the win e be them go congrat
Get the money
Get the money yeah
Get the money
Get the money yeah yeah
Right about now I dey write about now
I don't dwell in the past so I write about now
Those wey no believe want to hype about now
Correct me if I'm wrong or I'm right about now

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Chinemelum Nwigwe, Ibrahim Shehu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the The Money (feat. Vvensh) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "The Money (feat. Vvensh) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8247294/Gass/The+Money+%28feat.+Vvensh%29>.

    Missing lyrics by Gass?

    Know any other songs by Gass? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In what year was the first Woodstock festival held?
    A 1969
    B 1980
    C 1970
    D 1968

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Gass tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!