The Money (feat. Vvensh)
Gass
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Ladies and gentlemen What are you afraid of Is it the past Leave the past for the past is the past Wetin don happen don happen o Let it slide e already don pass Live for tomorrow make the blessing no go pass you by Get the win e be them go congrat Get the money Get the money yeah Get the money Get the money yeah yeah Uhh Wetin don happen don happen o Let it slide e already don pass Live for tomorrow make the blessing no go pass you by Get the win e be them go congrat Get the money Get the money yeah Get the money Get the money yeah yeah Forward ever however the case be No time for regret nothing faze me Street they wonder why some niggas never make it It's either you're to patient or you're very lazy I don give am my all I dey try hustle na the reason I call No be say dem busy but dem busy my call I no be deity so never will I dull My ex say I no go ever reach the apex I want to make money I no want dey make friends She don run back saying I'm the greatest Be like Elon Musk oya gimme space ex Leave your past for the past cause your past na the past No risk no reward and we do am for the cash Get the lion share cause the Gass na Mufasa Money no be happiness but first get the raba Wetin don happen don happen o Let it slide e already don pass you now Live for tomorrow make the blessing no go pass you by Get the win e be them go congrat you Get the money Get the money yeah Get the money Get the money yeah yeah Uhh Wetin don happen don happen o Let it slide e already don pass Live for tomorrow make the blessing no go pass you by Get the win e be them go congrat Get the money Get the money yeah Get the money Get the money yeah yeah Wetin don happen don happen Manna im on me way onward Shebi no need to dey hold on grudge Cos this para fit to gbez somebody Mesef I dey hope on jahh jahh onto by the grace o Gaddi Wetin go happen go happen o But then say me no send them Cos na dem eye e go sharpen broke up withem old shenkes fi dem a slowing down me paddle Something like offend dem I smell rat in the circle In it to win it i jez want make some money Bitterleaf dem ready don put em hate up upon me But then me no send dem fi all dema talking about me In it to win it i jez wan make some money Japa fidem shawdy wey de slow ma Ngozi But then me no sex dem so I'on give a f*ck about it Wetin don happen don happen o Let it slide e already don pass Live for tomorrow make the blessing no go pass you by Get the win e be them go congrat Get the money Get the money yeah Get the money Get the money yeah yeah Uhh Wetin don happen don happen o Let it slide e already don pass Live for tomorrow make the blessing no go pass you by Get the win e be them go congrat Get the money Get the money yeah Get the money Get the money yeah yeah Right about now I dey write about now I don't dwell in the past so I write about now Those wey no believe want to hype about now Correct me if I'm wrong or I'm right about now
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Chinemelum Nwigwe, Ibrahim Shehu
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"The Money (feat. Vvensh) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8247294/Gass/The+Money+%28feat.+Vvensh%29>.
Discuss the The Money (feat. Vvensh) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In