Strangers in the land

D’S’oul

0 fans

D’S’oul


3:06
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Son of the light
Is an high rank king
Jah turn on the light
Strange in the land
Africanboi
Jah don
Nobody know what I feel
In my life this is real
But am getting stronger
Am getting stronger now
Everyday for the hustle
All days and night
Am getting better
Inner this strangers land
Me face my darkest time all alone
This time wey nobody wan dey for your zone
Dem no really care so me dey pon my own
Somebody wan tell me Wetin I don know
Nobody know wetin me under go
But me keep on pushing me eye on the go
My mama be crying but me tell her no
Babylon been wanting me loosing my hopes
Wetin dey for me I know
Me know say jah dey for me I know
Me no dey hear Wetin comon man say
Me no dey feel Wetin common man feel
Wetin dey for me I know
Me know say jah dey for me I know
Me no dey hear Wetin comon man say
Me no dey feel Wetin common man feel
You all need to know
So many times I feel so down
Me never let the devil target shot
Cos suicide not the option
Suicide can never be the option
Nobody know what I feel
In my life this is real
But am getting stronger
Am getting stronger now
Everyday for the hustle
All days and night
Am getting better
Inner this strangers land
Cut your self with a sharp object
Before you cut another man
With same object
Me fit forgive but me no fit forget
You no fit aim me twice
We go disconnect
Sometimes I wonder
Why life is so mysterious
Many love ones don die trow way
No be say you too sabi
No be say I too sabi
Omo we live by grace
Dem try to show me condolence
Condolence
Dem think say me I succulent
Succulent
But me no want there accolades
Accolades
Dem no know say me I go well
Wetin dey for me I know
Me know say jah dey for me I know
Me no dey hear Wetin comon man say
Me no dey feel Wetin common man feel
You all need to know
So many times I feel so down
Me never let the devil target shot
Cos suicide not the option
Suicide can never be the option
Nobody know what I feel
In my life this is real
But am getting stronger
Am getting stronger now
Everyday for the hustle
All days and night
Am getting better
Inner this strangers land

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: ADENUGA DAMILOLA

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Strangers in the land Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Strangers in the land Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8282425/D%E2%80%99S%E2%80%99oul/Strangers+in+the+land>.

    Missing lyrics by D’S’oul?

    Know any other songs by D’S’oul? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Rockstar David Howell Evans is better known by what name?
    A The Serge
    B The Edge
    C The Verge
    D The Purge

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    D’S’oul tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!