Strangers in the land
D’S’oul
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Son of the light Is an high rank king Jah turn on the light Strange in the land Africanboi Jah don Nobody know what I feel In my life this is real But am getting stronger Am getting stronger now Everyday for the hustle All days and night Am getting better Inner this strangers land Me face my darkest time all alone This time wey nobody wan dey for your zone Dem no really care so me dey pon my own Somebody wan tell me Wetin I don know Nobody know wetin me under go But me keep on pushing me eye on the go My mama be crying but me tell her no Babylon been wanting me loosing my hopes Wetin dey for me I know Me know say jah dey for me I know Me no dey hear Wetin comon man say Me no dey feel Wetin common man feel Wetin dey for me I know Me know say jah dey for me I know Me no dey hear Wetin comon man say Me no dey feel Wetin common man feel You all need to know So many times I feel so down Me never let the devil target shot Cos suicide not the option Suicide can never be the option Nobody know what I feel In my life this is real But am getting stronger Am getting stronger now Everyday for the hustle All days and night Am getting better Inner this strangers land Cut your self with a sharp object Before you cut another man With same object Me fit forgive but me no fit forget You no fit aim me twice We go disconnect Sometimes I wonder Why life is so mysterious Many love ones don die trow way No be say you too sabi No be say I too sabi Omo we live by grace Dem try to show me condolence Condolence Dem think say me I succulent Succulent But me no want there accolades Accolades Dem no know say me I go well Wetin dey for me I know Me know say jah dey for me I know Me no dey hear Wetin comon man say Me no dey feel Wetin common man feel You all need to know So many times I feel so down Me never let the devil target shot Cos suicide not the option Suicide can never be the option Nobody know what I feel In my life this is real But am getting stronger Am getting stronger now Everyday for the hustle All days and night Am getting better Inner this strangers land
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Strangers in the land Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8282425/D%E2%80%99S%E2%80%99oul/Strangers+in+the+land>.
Discuss the Strangers in the land Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In