Kilometre

TeeBee

0 fans

TeeBee

Torgeir Byrknes, better known by his stage name Teebee, is a Norwegian DJ and producer of drum and bass. He also runs the record label Subtitles Recordings. Teebee began DJing in 1990 and released his first record in 1996. He won the Knowledge Magazine award for Best International Producer in 2001. more »


2:47

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Jim Jim Jim
Odogwu Jim Jim Jim
Na me be Odogwu
Jim Jim Jim
Odogwu Jim Jim Jim
I've tried & tried
and I know my size so I no fit start to dey shiver
I dey run my race, no dey give dem space
You no fit overtake, you get liver?
And na me still dey bring the ginger
I dey give space kilometres
I don see many things wey fit make you dey craze
But you know say I no fit to shiver
And you can't be like me
Na only me wey fit run my p
I know say you dey try like this
But sadly there's only one of me
Enough of me where's philomena?
Her back side like Hiroshima
It's too much I cannot deny
Shey na to bind & cast cos i cannot leave her
Ayee
Aye turn up o
Today kosi pressure
Your waist kosi error
Today
Iwo'n feran mi o
And your girl wan pop my rozay
She go dance if the money go troway
Awonko mo'n jeka lole
Everything wey she want, no delay
Wombolo something all the way
Na the money we dey find, no be play
Who dey follow you fight? Ka lo le
We no fit compete o jare
Ahh ahh ahh
Ehh ehh ehh
Ahh ahh ahh
Ehh ehh ehh
Ma jo
Jo jo
Ah yo
Yo yo
Ma jo
Jo jo
Ah yo
Yo yo
E mi ni Odogwu
Jim Jim Jim
Odogwu Jim Jim Jim
Na me be Odogwu
Jim Jim Jim
Odogwu Jim Jim Jim
Ayee
Aye turn up o
Today kosi pressure
Your waist kosi error
Today
Iwo'n feran mi o
And your girl wan pop my rozay
She go dance if the money go troway
Awonko mo'n jeka lole
Everything wey she want, no delay
Wombolo something all the way
Na the money we dey find, no be play
Who dey follow you fight? Ka lo le
We no fit compete o jare
Odogwu Jim Jim Jim
Odogwu Jim Jim Jim
Odogwu Jim Jim Jim
Odogwu Jim Jim Jim
Ahh ahh ahh
Ehh ehh ehh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Franklin Robert-Maduekwe, Tobiloba Osobu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Kilometre Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Kilometre Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8295013/TeeBee/Kilometre>.

    Missing lyrics by TeeBee?

    Know any other songs by TeeBee? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The name of the singer known as "Swae Lee" is?
    A Jeffrey Lee Pierce
    B Jon Peter Lewis
    C Khalif Malik Ibn Shaman Brown
    D William Lee Ellis

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    TeeBee tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!