Kilometre
TeeBee
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Jim Jim Jim Odogwu Jim Jim Jim Na me be Odogwu Jim Jim Jim Odogwu Jim Jim Jim I've tried & tried and I know my size so I no fit start to dey shiver I dey run my race, no dey give dem space You no fit overtake, you get liver? And na me still dey bring the ginger I dey give space kilometres I don see many things wey fit make you dey craze But you know say I no fit to shiver And you can't be like me Na only me wey fit run my p I know say you dey try like this But sadly there's only one of me Enough of me where's philomena? Her back side like Hiroshima It's too much I cannot deny Shey na to bind & cast cos i cannot leave her Ayee Aye turn up o Today kosi pressure Your waist kosi error Today Iwo'n feran mi o And your girl wan pop my rozay She go dance if the money go troway Awonko mo'n jeka lole Everything wey she want, no delay Wombolo something all the way Na the money we dey find, no be play Who dey follow you fight? Ka lo le We no fit compete o jare Ahh ahh ahh Ehh ehh ehh Ahh ahh ahh Ehh ehh ehh Ma jo Jo jo Ah yo Yo yo Ma jo Jo jo Ah yo Yo yo E mi ni Odogwu Jim Jim Jim Odogwu Jim Jim Jim Na me be Odogwu Jim Jim Jim Odogwu Jim Jim Jim Ayee Aye turn up o Today kosi pressure Your waist kosi error Today Iwo'n feran mi o And your girl wan pop my rozay She go dance if the money go troway Awonko mo'n jeka lole Everything wey she want, no delay Wombolo something all the way Na the money we dey find, no be play Who dey follow you fight? Ka lo le We no fit compete o jare Odogwu Jim Jim Jim Odogwu Jim Jim Jim Odogwu Jim Jim Jim Odogwu Jim Jim Jim Ahh ahh ahh Ehh ehh ehh
Struggling with Kilometre? Become a better singer in 30 days with these videos!
Written by: Franklin Robert-Maduekwe, Tobiloba Osobu
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Kilometre Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8295013/TeeBee/Kilometre>.
Discuss the Kilometre Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In