Desire

Sugarito

0 fans

Sugarito


2:51

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Yeah!
Yeah! 

Sweet Sugar!

Omoge wanbi look here
I've been looking at your girl
The way you whine for me sef
I no go lie, you too set
Girl your body e too fresh
Baby mi use my influence
Your body I go defend
I be commando, no fear

Eh eh eh eh come over
Ah ah ah come over
Eh eh eh eh come over
Baby mi come over
Eh eh eh eh come over
Ah ah ah come over
Eh eh eh eh come over
Baby mi, come over

Anything you want baby I go do
Anything you need baby mi, I must to do
Anything you want baby I go do
Anything you need baby mi, I must to do
(Calm down)
Calm down calm down
Nitori I love you, come back
Your body bounce on me shut down
I will be the one for you, turn back
Because I really wanna let you know
Baby Shey you sabi mi
Cos Many many things I go let you know
Omo you Dey confuse me
Baby  everywhere I go
When I enter Chicago
Ayelujara, no be money matter oo
Get down get down
Bend down, make we Dey shako together
Oh baby

Omoge wanbi look here
I've been looking at your girl
The way you whine for me sef
I no go lie, you too set
Girl your body e too fresh
Baby mi use my influence
Your body I go defend
I be commando, no fear
(Cos I Dey)
Calm down calm down
Nitori I love you, come back
Your body bounce on me shut down
I will be the one for you, turn back

Calm down calm down
Nitori I love you, come back
Your body bounce on me shut down
I will be the one for you, turn back

Eh eh eh eh come over
Ah ah ah come over
Eh eh eh eh come over
Baby mi come over
Eh eh eh eh come over
Ah ah ah come over
Eh eh eh eh come over
Baby mi, come over

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Omoleye Kayode

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Desire Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Desire Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8480640/Sugarito/Desire>.

    Missing lyrics by Sugarito?

    Know any other songs by Sugarito? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote a majority of Rush's songs?
    A Everyone wrote the same amount of songs.
    B Geddy Lee
    C Alex Lifeson
    D Neil Peart

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Sugarito tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!