Desire
Sugarito
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Yeah! Yeah! Sweet Sugar! Omoge wanbi look here I've been looking at your girl The way you whine for me sef I no go lie, you too set Girl your body e too fresh Baby mi use my influence Your body I go defend I be commando, no fear Eh eh eh eh come over Ah ah ah come over Eh eh eh eh come over Baby mi come over Eh eh eh eh come over Ah ah ah come over Eh eh eh eh come over Baby mi, come over Anything you want baby I go do Anything you need baby mi, I must to do Anything you want baby I go do Anything you need baby mi, I must to do (Calm down) Calm down calm down Nitori I love you, come back Your body bounce on me shut down I will be the one for you, turn back Because I really wanna let you know Baby Shey you sabi mi Cos Many many things I go let you know Omo you Dey confuse me Baby everywhere I go When I enter Chicago Ayelujara, no be money matter oo Get down get down Bend down, make we Dey shako together Oh baby Omoge wanbi look here I've been looking at your girl The way you whine for me sef I no go lie, you too set Girl your body e too fresh Baby mi use my influence Your body I go defend I be commando, no fear (Cos I Dey) Calm down calm down Nitori I love you, come back Your body bounce on me shut down I will be the one for you, turn back Calm down calm down Nitori I love you, come back Your body bounce on me shut down I will be the one for you, turn back Eh eh eh eh come over Ah ah ah come over Eh eh eh eh come over Baby mi come over Eh eh eh eh come over Ah ah ah come over Eh eh eh eh come over Baby mi, come over
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Desire Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8480640/Sugarito/Desire>.
Discuss the Desire Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In