National Cake

Tourboh

0 fans

Tourboh


4:38
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Ladies and gentlemen
Welcome to the 2023 presidential sweepstakes
We have a , a new set of contestants here today, ladies and gentlemen
So everybody,
Gather round
Heeey
Election don dey come
Everybody wear your best out
Delegates, delegates, ẹ̀yin dà, yes sir
8 years of APC is not the best sir
We will vote for for you, only if you chop less sir
Yeah yeah, I like the sound of that oya take
Racks on racks use the dollar maintain
Chop this cake while the people back break
Overtake e don overtake overtake
It's tragic
We gather here today for another presidential sweepstake
Delicious national cake who go chop am who go use am maintain
Dem go chop belleful, us, Yeparipa!
Life is so stressful we sleepwalk we jarunpa
Water no dey power grid e don pafuka
For dem side na Al baraka
Do the maths, e no difficult
Add them numbers up mehn, you no go school
Nothing wey eye never see before
Run it back mehn
The Gbedu na old school
Do the maths, e no difficult
Add them numbers up mehn, you no go school
Nothing wey eye never see before
Run it back mehn
The Gbedu na old school
Yeah
E love him country so much E spend five hundred billion on election
E don already lose two before, that's one trilly mehn , And he running in the next one
Do the maths e no difficult
If he ever win gaddem they go finish us
If dem reach there peren
Embezzle every penny
You no transparent, but wọn fẹ ri yin tan
It's tragic
We gather here today for another presidential sweepstake
Delicious national cake who go chop am who go use am maintain
Dem go chop belleful, us, Yeparipa!
Life is stressful we sleepwalk we jarunpa
Water no dey power grid don pafuka
For dem side na Al baraka
Do the maths, e no difficult
Add them numbers up mehn, you no go school
Nothing wey eye never see before
Run it back mehn
The Gbedu na old school
Do the maths, e no difficult
Add them numbers up mehn, you no go school
Nothing wey eye never see before
Run it back mehn
The Gbedu na old school
Our guffament
What a wondament
decoration like a Christmas ornament
Dem be cunning men
Very greedy all of them
In a race to the bottom
Like say na tournament
Oooh, this guy is new
Ex governor e only have one shoe
Marks and spencer na half price too
He dey try run game, he think say we be fools
We gather here today for another presidential sweepstakes
Delicious national cake who go chop am who go use am maintain
Dem go chop belleful, us, Yeparipa!
Life is stressful we sleepwalk we jarunpa
Water no dey power grid don pafuka
For dem side na Al baraka
Do the maths, e no difficult
Add them numbers up mehn, you no go school
Nothing wey eye never see before
Run it back mehn
The Gbedu na old school
Do the maths, e no difficult
Add them numbers up mehn, you no go school
Nothing wey eye never see before
Run it back mehn
The Gbedu na old school

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Olawale Akintan

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the National Cake Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "National Cake Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8829266/Tourboh/National+Cake>.

    Missing lyrics by Tourboh?

    Know any other songs by Tourboh? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What boy band is Louis Tomlinson in?
    A Five Directions
    B One Direction
    C One Addition
    D Four Directions

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tourboh tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!