National Cake
Tourboh
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Ladies and gentlemen Welcome to the 2023 presidential sweepstakes We have a , a new set of contestants here today, ladies and gentlemen So everybody, Gather round Heeey Election don dey come Everybody wear your best out Delegates, delegates, ẹ̀yin dà, yes sir 8 years of APC is not the best sir We will vote for for you, only if you chop less sir Yeah yeah, I like the sound of that oya take Racks on racks use the dollar maintain Chop this cake while the people back break Overtake e don overtake overtake It's tragic We gather here today for another presidential sweepstake Delicious national cake who go chop am who go use am maintain Dem go chop belleful, us, Yeparipa! Life is so stressful we sleepwalk we jarunpa Water no dey power grid e don pafuka For dem side na Al baraka Do the maths, e no difficult Add them numbers up mehn, you no go school Nothing wey eye never see before Run it back mehn The Gbedu na old school Do the maths, e no difficult Add them numbers up mehn, you no go school Nothing wey eye never see before Run it back mehn The Gbedu na old school Yeah E love him country so much E spend five hundred billion on election E don already lose two before, that's one trilly mehn , And he running in the next one Do the maths e no difficult If he ever win gaddem they go finish us If dem reach there peren Embezzle every penny You no transparent, but wọn fẹ ri yin tan It's tragic We gather here today for another presidential sweepstake Delicious national cake who go chop am who go use am maintain Dem go chop belleful, us, Yeparipa! Life is stressful we sleepwalk we jarunpa Water no dey power grid don pafuka For dem side na Al baraka Do the maths, e no difficult Add them numbers up mehn, you no go school Nothing wey eye never see before Run it back mehn The Gbedu na old school Do the maths, e no difficult Add them numbers up mehn, you no go school Nothing wey eye never see before Run it back mehn The Gbedu na old school Our guffament What a wondament decoration like a Christmas ornament Dem be cunning men Very greedy all of them In a race to the bottom Like say na tournament Oooh, this guy is new Ex governor e only have one shoe Marks and spencer na half price too He dey try run game, he think say we be fools We gather here today for another presidential sweepstakes Delicious national cake who go chop am who go use am maintain Dem go chop belleful, us, Yeparipa! Life is stressful we sleepwalk we jarunpa Water no dey power grid don pafuka For dem side na Al baraka Do the maths, e no difficult Add them numbers up mehn, you no go school Nothing wey eye never see before Run it back mehn The Gbedu na old school Do the maths, e no difficult Add them numbers up mehn, you no go school Nothing wey eye never see before Run it back mehn The Gbedu na old school
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"National Cake Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 14 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8829266/Tourboh/National+Cake>.
Discuss the National Cake Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In