Hustlers Anthem

Zedbreezy

0 fans

Zedbreezy


3:18

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Say man won live em life
Make everything alright
Put henessy on ice
So man go fit relax
Some of my guys like igbo
I get guys wey like shayo
While others want to know
How this life thing take dey go
Man go hustle man go suffer from january to december
Life to hard
E be like say em no go fit to make am
Life to hard stress to much
From one problem to another but i know
Say baba God go answer all of en prayers
Me wan be like davido
Wetin man go do to blow
OBO na omo olowo
And i want to get this owo
Me just want to fresh like wizzy
Starboy follow me dey reason
Every day na so so hustle
Man just want to make am easy
Make my album blow like burna
Twice as tall na grammy winner
Man just want to be a giant
Make my song dey blow for yonda
I wan big like don baba
Your boy won follow hama
No be say man come to suffer make i also chop this raba
Woju mi o baddo sneer
See the street we come from there
I just need a verse from u and i know say u go deliver
Man go hustle man go suffer from january to december
Life to hard e be like say em no go fit to make am
Life to hard stress to much from one problem to another but i know
Say baba God go answer all of en prayers
Many things don happen wey dey stress man brothers
Go down on my knee and den i say my prayer
Cause my papa no be dangote
E no be adeleke
Man not born with silverspoon
But i still kele chineke
Man want to tour the world
And also pull on fancy drive
Comfort and luxury na why man just dey steady grind
Baba jehovah you dey see oh
All the yawa wey we dey see oh
Wetin man go see to escape poverty
Omo na grace of God
My brother u go fit to make am oh
My brother u go fit to make am oh
Baba God go answer all ur prayers oh
Baba God go answer all ur prayers oh
Na hustling anthem i dey sing o
Na hustling anthem i dey sing o
Baba God go answer all ur prayers oh
Baba God go answer all ur prayers

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Nkemakulam Madu, Zephaniah Madu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Hustlers Anthem Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Hustlers Anthem Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8955290/Zedbreezy/Hustlers+Anthem>.

    Missing lyrics by Zedbreezy?

    Know any other songs by Zedbreezy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Nights In White Satin was a 1967 hit for which band?
    A The Moody Blues
    B The Doors
    C The Rolling Stones
    D The Yardbirds

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Zedbreezy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!