Hustlers Anthem
Zedbreezy
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Say man won live em life Make everything alright Put henessy on ice So man go fit relax Some of my guys like igbo I get guys wey like shayo While others want to know How this life thing take dey go Man go hustle man go suffer from january to december Life to hard E be like say em no go fit to make am Life to hard stress to much From one problem to another but i know Say baba God go answer all of en prayers Me wan be like davido Wetin man go do to blow OBO na omo olowo And i want to get this owo Me just want to fresh like wizzy Starboy follow me dey reason Every day na so so hustle Man just want to make am easy Make my album blow like burna Twice as tall na grammy winner Man just want to be a giant Make my song dey blow for yonda I wan big like don baba Your boy won follow hama No be say man come to suffer make i also chop this raba Woju mi o baddo sneer See the street we come from there I just need a verse from u and i know say u go deliver Man go hustle man go suffer from january to december Life to hard e be like say em no go fit to make am Life to hard stress to much from one problem to another but i know Say baba God go answer all of en prayers Many things don happen wey dey stress man brothers Go down on my knee and den i say my prayer Cause my papa no be dangote E no be adeleke Man not born with silverspoon But i still kele chineke Man want to tour the world And also pull on fancy drive Comfort and luxury na why man just dey steady grind Baba jehovah you dey see oh All the yawa wey we dey see oh Wetin man go see to escape poverty Omo na grace of God My brother u go fit to make am oh My brother u go fit to make am oh Baba God go answer all ur prayers oh Baba God go answer all ur prayers oh Na hustling anthem i dey sing o Na hustling anthem i dey sing o Baba God go answer all ur prayers oh Baba God go answer all ur prayers
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Nkemakulam Madu, Zephaniah Madu
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Hustlers Anthem Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8955290/Zedbreezy/Hustlers+Anthem>.
Discuss the Hustlers Anthem Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In