Back Off

Bail Dice

0 fans

Bail Dice


3:34

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

COUGH!!
HIGHLIGHT
DICE HEYYY!! WAY YOU!
You way dey smart(back off)
you wey dey talk(back off)
you wey de rake (back off)
you wen de fake(back off)
If we come with the gun make you(back off)
If we come with the boys make you(back off)
Jaga Jaga dem rough make you(back off)
Jaga Jaga dey come make u( back off )
Back Off... Back Off (who you be?)
Back Off... Back Off (you dey ask me who I be )
Back Off...Back Off (my eye dey red)
Back Off Back Off
Comot from my front abeg
GODSTIME WETIN DEY HAPPEN TO YOU NA
MY SKIMBUDUS DON MENKWISE
MAN ah come we coming with the hitter
Man ah come we coming with the figure
Mercedes we de come very big man
Cos all of them know now we the big man
Jaga Jaga (jaga jaga)chairman way dey takeaway
Man a giver we give them the Giveaway(heyyy)
Multi billionare you no fit see again(whaa)
If you f*ck with me
We put the gun to your head
Then we pull the trigger while you shouting abeg
If you cor dey figure why the nigga dey vex
Na codiene no be juice dey make my eye dey red
If you f*ck with my man den ur body go red
Amma doer doer demma talker talker
If she say she fine then I go call her call her
If she's not responding then it's f*ck her f*ck her
Many bitches dey call dem want mk I f*ck her
Man ah ball out we call out with the kala (heyy)
Ak 47 be the big kala
Rough. handle anyone wey dey talk about
DICEY bad and my man dem jaga jaga (jagajaga
You cor de denge pose like adeleke(heyy)
When we come with the gun u go kelegbe(kelegbe kelegbe!)
If e burst we de shoot the ekelebe(kelebe kelebe)
Man dem rough if dem come dem dey kpegede (come dem dey)kpegede
You way dey smart(back off)
You wey dey talk(back off)
You wey de rake (back off)
You wen de fake(back off)
If we come with the gun make you(back off)
If we come with the boys make you(back off)
Jaga Jaga dem rough make you(back off)
Jaga Jaga dey come make u( back off )
Back Off... Back Off (who you be?)
Back Off... Back Off (you dey ask me who I be )
Back Off...Back Off (my eye dey red)
Back Off Back Off
Comot from my front abeg
Jaga Jaga dem rough
Jaga Jaga dem nigga dem rough
Chopper round me it's war
If you try me then nigga it's war
Jaga Jaga dem rough
Jaga Jaga dem nigga dem rough
Chopper round me it's war
If you try me then nigga it's war
We mix the ogogoro with the vitamin (vitamin)
Anytime we dey come dem dey feel am men(feel am.mehn)
Man ah gangster represent the dealer men
And we sni** on that dope if it's necessary
And my voltage na die
Plus dem boy dey my side
And I dey money wise cos na God dey my side
If u see me dey tie den hold the lighter tight
If you see me de cry then know say the life
I kill dem with the sauce
I kill de with the smile
If you see me nod head den know say I dey vibe
I dey come with the booze
I dey come with the guys
I dey come with the girls
I dey come no be chise
Represent am for them na d person be dice
Running for president na Dale Z be the vice
If you see the coc*** then know say I dey Fry( I dey fry)
Wayy you
No be lie?
You way dey smart(back off)
You wey dey talk(back off)
You wey de rake (back off)
You wen de fake(back off)
If we come with the gun make you(back off)
If we come with the boys make you(back off)
Jaga Jaga dem rough make you(back off)
Jaga Jaga dey come make u( back off )
Back Off... Back Off (who you be?)
Back Off... Back Off (you dey ask me who I be )
Back Off... Back Off (my eye red )
Back Off… Back Off
Obob YUNG ICE
Ava na
Where the lighter na
Obob take take
Shuuwu
Which one you dey hurry na
No wahala no wahala
Anyhow e be
DBNG
Obob the smoke mahd oo
Everywhere good everywhere good
GOD OF ISREAL

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Goodluck William

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Back Off Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Back Off Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9151474/Bail+Dice/Back+Off>.

    Missing lyrics by Bail Dice?

    Know any other songs by Bail Dice? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Dear Winter, I hope you like your name..." Who wrote these lyrics?
    A AJR
    B Adam Met
    C Ryan Met
    D James Met

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bail Dice tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!