Back Off
Bail Dice
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
COUGH!! HIGHLIGHT DICE HEYYY!! WAY YOU! You way dey smart(back off) you wey dey talk(back off) you wey de rake (back off) you wen de fake(back off) If we come with the gun make you(back off) If we come with the boys make you(back off) Jaga Jaga dem rough make you(back off) Jaga Jaga dey come make u( back off ) Back Off... Back Off (who you be?) Back Off... Back Off (you dey ask me who I be ) Back Off...Back Off (my eye dey red) Back Off Back Off Comot from my front abeg GODSTIME WETIN DEY HAPPEN TO YOU NA MY SKIMBUDUS DON MENKWISE MAN ah come we coming with the hitter Man ah come we coming with the figure Mercedes we de come very big man Cos all of them know now we the big man Jaga Jaga (jaga jaga)chairman way dey takeaway Man a giver we give them the Giveaway(heyyy) Multi billionare you no fit see again(whaa) If you f*ck with me We put the gun to your head Then we pull the trigger while you shouting abeg If you cor dey figure why the nigga dey vex Na codiene no be juice dey make my eye dey red If you f*ck with my man den ur body go red Amma doer doer demma talker talker If she say she fine then I go call her call her If she's not responding then it's f*ck her f*ck her Many bitches dey call dem want mk I f*ck her Man ah ball out we call out with the kala (heyy) Ak 47 be the big kala Rough. handle anyone wey dey talk about DICEY bad and my man dem jaga jaga (jagajaga You cor de denge pose like adeleke(heyy) When we come with the gun u go kelegbe(kelegbe kelegbe!) If e burst we de shoot the ekelebe(kelebe kelebe) Man dem rough if dem come dem dey kpegede (come dem dey)kpegede You way dey smart(back off) You wey dey talk(back off) You wey de rake (back off) You wen de fake(back off) If we come with the gun make you(back off) If we come with the boys make you(back off) Jaga Jaga dem rough make you(back off) Jaga Jaga dey come make u( back off ) Back Off... Back Off (who you be?) Back Off... Back Off (you dey ask me who I be ) Back Off...Back Off (my eye dey red) Back Off Back Off Comot from my front abeg Jaga Jaga dem rough Jaga Jaga dem nigga dem rough Chopper round me it's war If you try me then nigga it's war Jaga Jaga dem rough Jaga Jaga dem nigga dem rough Chopper round me it's war If you try me then nigga it's war We mix the ogogoro with the vitamin (vitamin) Anytime we dey come dem dey feel am men(feel am.mehn) Man ah gangster represent the dealer men And we sni** on that dope if it's necessary And my voltage na die Plus dem boy dey my side And I dey money wise cos na God dey my side If u see me dey tie den hold the lighter tight If you see me de cry then know say the life I kill dem with the sauce I kill de with the smile If you see me nod head den know say I dey vibe I dey come with the booze I dey come with the guys I dey come with the girls I dey come no be chise Represent am for them na d person be dice Running for president na Dale Z be the vice If you see the coc*** then know say I dey Fry( I dey fry) Wayy you No be lie? You way dey smart(back off) You wey dey talk(back off) You wey de rake (back off) You wen de fake(back off) If we come with the gun make you(back off) If we come with the boys make you(back off) Jaga Jaga dem rough make you(back off) Jaga Jaga dey come make u( back off ) Back Off... Back Off (who you be?) Back Off... Back Off (you dey ask me who I be ) Back Off... Back Off (my eye red ) Back Off… Back Off Obob YUNG ICE Ava na Where the lighter na Obob take take Shuuwu Which one you dey hurry na No wahala no wahala Anyhow e be DBNG Obob the smoke mahd oo Everywhere good everywhere good GOD OF ISREAL
Struggling with Back Off? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Back Off Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9151474/Bail+Dice/Back+Off>.
Discuss the Back Off Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In