Craze

Makeli

0 fans

Makeli


3:26

 Struggling with Craze? Become a better singer in 30 days with these videos!

Makeli giving them hit on this beat oh
La la la la
Le le le le
La la la la
Le le le le
Yeee baby oh oh give me
Give me your love oh
See lady oh oh show me
Show me your back oh
Your bum bum dey make me craze
In ah the club baby wetin ah see
Come closer girl tease me please
Carry your back baby whine your waist
Turn up turn up turn up turn up girl
Hmmm na so the thing go
Ginger ginger ginger ginger craze
Yeee baby please oh
La la la la
Le le le le
La la la la
Le le le le
Yeee baby oh oh give me
Give me your love oh
See lady oh oh show me
Show me your back oh
Your bum bum dey make me craze
Hmmm ahn ahn
Your bum bum make me craze oh
Everything wey you see me get na your own
Shawty say she too real she no dey form
I want it now right now no be joke oh
Touch me kiss me please me tease me
Tease me please me kiss me touch me
Ahn baby ah beg oh
Ahn baby please oh
Ahn jor babe oh
La la la la
Le le le le
La la la la
Le le le le
Yeee baby oh oh give me
Give me your love oh
See lady oh oh show me
Show me your back oh
Your bum bum dey make me craze
Hmmm ahn ahn
Your bum bum make me craze oh
Baby give me your love
No be say make you con dey form
Me ah no get time you know oh oh
Baby give me your love
Give me your love oh
No be say make you con dey form
Me ah no get time you know oh oh
La la la la
Le le le le
La la la la
Le le le le
Yeee baby oh oh give me
Give me your love oh
See lady oh oh show me
Show me your back oh
Your bum bum dey make me craze
Hmmm ahn ahn
Your bum bum make me craze oh
Yeee your bum bum make me craze oh oh

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Dotun Ojo

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Craze Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Craze Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9156042/Makeli/Craze>.

    Missing lyrics by Makeli?

    Know any other songs by Makeli? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    'All we want from you are the kicks you've given us...'
    A Motorcycle Emptiness
    B I Must Confess
    C Little Black Dress
    D S Express

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Makeli tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!