Craze
Makeli
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Makeli giving them hit on this beat oh La la la la Le le le le La la la la Le le le le Yeee baby oh oh give me Give me your love oh See lady oh oh show me Show me your back oh Your bum bum dey make me craze In ah the club baby wetin ah see Come closer girl tease me please Carry your back baby whine your waist Turn up turn up turn up turn up girl Hmmm na so the thing go Ginger ginger ginger ginger craze Yeee baby please oh La la la la Le le le le La la la la Le le le le Yeee baby oh oh give me Give me your love oh See lady oh oh show me Show me your back oh Your bum bum dey make me craze Hmmm ahn ahn Your bum bum make me craze oh Everything wey you see me get na your own Shawty say she too real she no dey form I want it now right now no be joke oh Touch me kiss me please me tease me Tease me please me kiss me touch me Ahn baby ah beg oh Ahn baby please oh Ahn jor babe oh La la la la Le le le le La la la la Le le le le Yeee baby oh oh give me Give me your love oh See lady oh oh show me Show me your back oh Your bum bum dey make me craze Hmmm ahn ahn Your bum bum make me craze oh Baby give me your love No be say make you con dey form Me ah no get time you know oh oh Baby give me your love Give me your love oh No be say make you con dey form Me ah no get time you know oh oh La la la la Le le le le La la la la Le le le le Yeee baby oh oh give me Give me your love oh See lady oh oh show me Show me your back oh Your bum bum dey make me craze Hmmm ahn ahn Your bum bum make me craze oh Yeee your bum bum make me craze oh oh
Struggling with Craze? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Craze Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9156042/Makeli/Craze>.
Discuss the Craze Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In